Forum » Foro Dv6/Gr262 » Heroes Futball Manager call-back trial | Date | |
---|---|---|
Username
5433 msgs.
Golden Ball
|
Today na sunday.make i go church abeg see you guys later.i will pray mostly for Rccg and you vicflo to stop too much lieing. | 11/05/2014 08:44 |
- Div/Gr | ||
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
Vicflo said: RCCG said: Sturgart said: RCCG said: Sturgart said: my mum lost her phn and few document ystday nite,while coming 4rm a party,dat y cnt login ystday nite Haaa... Bad o men.. So sad to hear she coming 4rm osun state nd was robed Ehen... For were.. Ni ilu ti oni oba to tun ni ijoye.. Abeg HFM"S press reporters must du somfin on dis... D likes of u,Eme, and Vicflo No worry RCCG,we go do sumtn I trust u all |
11/05/2014 08:46 |
- Div/Gr | ||
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
Emeliefc said: Na 4rm news i hear say na skelewu and alingo dy rain these days Yes den dey RAIN too much here but so fa den no dey SUN nothin do us..lol |
11/05/2014 08:48 |
- Div/Gr | ||
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
Vicflo said: RCCG said: Vicflo said: Emeliefc said: Bro 4get o.mama these days sabi dance alingo very well even skelewu and kunkere. Holy emelie,hw u knw,i swear u curent gan o Dis one Naa holy eme ti o ja baje baje..lol A fi iru ola won toro Iru ola wo niyen ooo |
11/05/2014 08:49 |
- Div/Gr | ||
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
Emeliefc said: Today na sunday.make i go church abeg see you guys later.i will pray mostly for Rccg and you vicflo to stop too much lieing. Lol... Don't u no u re d fada of lies... From ur name EMELIE..lol |
11/05/2014 08:50 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
Emeliefc said: Today na sunday.make i go church abeg see you guys later.i will pray mostly for Rccg and you vicflo to stop too much lieing. U knw say me no dey lie |
11/05/2014 08:55 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
RCCG said: Emeliefc said: Today na sunday.make i go church abeg see you guys later.i will pray mostly for Rccg and you vicflo to stop too much lieing. Lol... Don't u no u re d fada of lies... From ur name EMELIE..lol Lol |
11/05/2014 08:57 |
- Div/Gr | ||
Username
5433 msgs.
Golden Ball
|
#am back! Wow! Thank God for today | 11/05/2014 14:55 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
RCCG said: Vicflo said: RCCG said: Vicflo said: Emeliefc said: Bro 4get o.mama these days sabi dance alingo very well even skelewu and kunkere. Holy emelie,hw u knw,i swear u curent gan o Dis one Naa holy eme ti o ja baje baje..lol A fi iru ola won toro Iru ola wo niyen ooo D ola wey we dey talk nani |
11/05/2014 14:57 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
RCCG said: Emeliefc said: Na 4rm news i hear say na skelewu and alingo dy rain these days Yes den dey RAIN too much here but so fa den no dey SUN nothin do us..lol Lol..na dat kind rain we dey talk? |
11/05/2014 14:59 |
- Div/Gr | ||