Forum » Foro Dv6/Gr262 » Heroes Futball Manager call-back trial | Date | |
---|---|---|
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
Pa Zmart said: If it ended in doro here.... the process still continues... na to Doro ri Doctor. and o ye e naw ! Lol... Bad man fins...lol.. Naa u, emelie and ebenz suppose b frends |
29/05/2014 09:16 |
- Div/Gr | ||
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
Three Crown said: Jesuuuuuu.. Emelie u wey be say ur story na headline for town.. U won come dey form Woli agba for hia Lol... Dont mind him, hin no no say i don com hin town b4.... very soon we go cast all d news abt u on dis great forum..lol.. As u take dey giv all gurls belle 4 ur side as if naa injection u dey give dem...lol |
29/05/2014 09:19 |
- Div/Gr | ||
Username
714 msgs.
MVP of the game
|
Hunhun... For wia? I get ur past record ooo | 29/05/2014 09:19 |
- Div/Gr | ||
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
Emeliefc said: Three Crown said: Jesuuuuuu.. Emelie u wey be say ur story na headline for town.. U won come dey form Woli agba for hia i am the assistant pastor o. Of st.bottle cathedral abi...lol |
29/05/2014 09:19 |
- Div/Gr | ||
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
Three Crown said: Hunhun... For wia? I get ur past record ooo dont mind him jawe... Hin no no say we dey everywere like volkwagen ni.. |
29/05/2014 09:21 |
- Div/Gr | ||
Username
113 msgs.
Substitute
|
Can't look. | 29/05/2014 09:21 |
- Div/Gr | ||
Username
714 msgs.
MVP of the game
|
I heard people calling him tutor d oda day we travelled to his syd... So i later do research on d name and i was told he is a sex tutor... He dey tutor wella on bed... Both day and night | 29/05/2014 09:22 |
- Div/Gr | ||
Username
5433 msgs.
Golden Ball
|
RCCG said: Three Crown said: Jesuuuuuu.. Emelie u wey be say ur story na headline for town.. U won come dey form Woli agba for hia Lol... Dont mind him, hin no no say i don com hin town b4.... very soon we go cast all d news abt u on dis great forum..lol.. As u take dey giv all gurls belle 4 ur side as if naa injection u dey give dem...lol i am known very wel in my area as a saint |
29/05/2014 09:22 |
- Div/Gr | ||
Username
5433 msgs.
Golden Ball
|
Three Crown said: Hunhun... For wia? I get ur past record ooo you need #deliverance bro.i wil pray for u. |
29/05/2014 09:23 |
- Div/Gr | ||
Username
5433 msgs.
Golden Ball
|
Three Crown said: I heard people calling him tutor d oda day we travelled to his syd... So i later do research on d name and i was told he is a sex tutor... He dey tutor wella on bed... Both day and night i dnt talk to girls coz they re #evil. |
29/05/2014 09:26 |
- Div/Gr | ||