Forum » Foro Liga Heroes Futball Manager'HFML(Call back #1 » General forum | Date | |
---|---|---|
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
Vicflo said: RCCG said: Baba God bless no go pass me BY so tey pple go dey ask me Y only bad belle pple go pass me BY but i swear i go dey strong so tey i no go DIE dey no want me grap wat d God gat 4 ME walai iro ni won pa kole work out on ME so i beg e park WELL if u no say u no fit defeat me so y u dey hala so park WELL .... Apy Sunday Lolz |
15/06/2014 08:50 |
- Div/Gr | ||
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
Moni to u al | 15/06/2014 08:54 |
- Div/Gr | ||
1149 msgs.
International
|
3 1 in favour of Rockpoolhttp://en.strikermanager.com/partido.php?id=15537288 | 15/06/2014 08:54 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
RCCG said: Moni to u al Gud morning boss |
15/06/2014 09:00 |
- Div/Gr | ||
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
Vicflo said: RCCG said: Moni to u al Gud morning boss killode ti won Wu wa bi omo ALE ti oba ya won si ma wa se TUALE shout out si awon temi ni WALEE yeeee omo oko ni wa so we fear we fear NOBODY ti o ba ya mo moo pe ema so ti nu yin jade cuz mi o mo idi ti e fin kako bi ti SHANDIN ......... |
15/06/2014 09:16 |
- Div/Gr | ||
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
ABBEYCITY said: 3 1 in favour of Rockpoolhttp://en.strikermanager.com/partido.php?id=15537288 3 2 in favor of rockpool but me no need ur card ooooo |
15/06/2014 09:17 |
- Div/Gr | ||
Username
484 msgs.
First-team player
|
but d game was zero effort | 15/06/2014 09:26 |
- Div/Gr | ||
Username
3490 msgs.
Best scorer
|
Razaaq said: but d game was zero effort all d same.. He will beat u naa ni... If u use -effort gan he will trash u |
15/06/2014 09:27 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
RCCG said: Vicflo said: RCCG said: Moni to u al Gud morning boss killode ti won Wu wa bi omo ALE ti oba ya won si ma wa se TUALE shout out si awon temi ni WALEE yeeee omo oko ni wa so we fear we fear NOBODY ti o ba ya mo moo pe ema so ti nu yin jade cuz mi o mo idi ti e fin kako bi ti SHANDIN ......... Remember today na sunday,na u go preach today..lol |
15/06/2014 09:31 |
- Div/Gr | ||
Username
5280 msgs.
Golden Ball
|
ABBEYCITY said: prediction pleasehttp://en.strikermanager.com/partido.php?id=15543676 Dis guy so sure of himself,wateva 4matn u are usn,i mean d 1 u use beat omo alaja,me go break am down today,in front of everybody |
15/06/2014 09:34 |
- Div/Gr | ||