Go to page 1 ... 346, 347, 348, 349, 350, 351, 352 ... 468
  Forum » Foro Liga Heroes Futball Manager'HFML(Call back #1 » General forum Date
Username
5280 msgs.
Golden Ball
RCCG said:
Vicflo said:
Vicflo said:
RCCG said:
Vicflo said:
RCCG said:
Vicflo said:
Emeliefc said:
You guys should stop using native language here pls.this is a forum.especially @rccg

Lolz,una no get google translator

lol...lwkmd so sory abt dat

Lwkmd...

abi nw... Very soon me and u go dey flow 4 ur language cuz i gat 1 olosho we dey teach me all dat kind fin... Like TAA, UPA, UPO and all dat kind fin...lol

Lol..lwkmd,pastor wey get olosho,after sunday service

A fi iru ola yin toro

lol... U re still repeat wat he said e dont like.... Noo b me talk ham ooooo naa vicflo

Lolz,am sowe@emelie
15/06/2014 16:31
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
Bobbystar said:
Vicflo said:
Three Crown said:
D octopus u no dey giv food.. Na rubbish he dey talk for mouth
Bobbystar said:
Three Crown said:
Don't mind bruce lee (OKUNU2)
RCCG said:
Bobbystar said:
RCCG said:
ABBEYCITY said:
Lolz na basketball ni
Bobbystar said:

BRIGHT BOIZ FC 6 - 3 YOUNGWESSY


Abi nw

lolzzz na my octopus no b me oo

lol... Funny u boss... So ur own octopus no fit predict SPAIN vs HOLLand naa dis kind 1 hin dey always predict


commando u knw i gat my octopus


Lol

eh come-off wch octopus dey rubbish

Lolz
15/06/2014 16:32
  - Div/Gr
Username
3490 msgs.
Best scorer
Vicflo said:
RCCG said:
Vicflo said:
Vicflo said:
RCCG said:
Vicflo said:
RCCG said:
Vicflo said:
Emeliefc said:
You guys should stop using native language here pls.this is a forum.especially @rccg

Lolz,una no get google translator

lol...lwkmd so sory abt dat

Lwkmd...

abi nw... Very soon me and u go dey flow 4 ur language cuz i gat 1 olosho we dey teach me all dat kind fin... Like TAA, UPA, UPO and all dat kind fin...lol

Lol..lwkmd,pastor wey get olosho,after sunday service

A fi iru ola yin toro

lol... U re still repeat wat he said e dont like.... Noo b me talk ham ooooo naa vicflo

Lolz,am sowe@emelie

u are always bin sory... Even if ur gf offends u u will b d first person to say "am sory but darling u no wat u did was rong anyway am sory for bin reacting to u like dat"
15/06/2014 16:38
  - Div/Gr
Username
1464 msgs.
International
Na wa ooo
ABBEYCITY said:
show no mercy,the match have startedhttp://en.strikermanager.com/partido.php?id=15543676&accion=simul

15/06/2014 17:00
  ®🔥D€M√{G©D$} - Div2/Gr3
Username
5433 msgs.
Golden Ball
Am busy enjoying #Worldcup 15/06/2014 17:13
  - Div/Gr
Username
3490 msgs.
Best scorer
As 4 me i get my own SHOP as 4 u wey no get ur own SHOP u gat to make money if u wan CHOP if no fit turn my aose to workSHOP naa so we get money non STOP u just dey follow follow com CLUB u no get rossel wey u wan POP...... Yeyeye its your boy naa ni 15/06/2014 17:37
  - Div/Gr
Username
3490 msgs.
Best scorer
Follow al d live matches here http://en.strikermanager.com/resultados.php?id_liga=72018 15/06/2014 20:42
  - Div/Gr
Username
714 msgs.
MVP of the game
ADD YOUR OWN BREAKING
NEWS:
1. Okada killed two people
inside trailler...
2. Christiano Ronaldo
impreginate Funke Akindele...
3. Lil Wayne features Pasuma
in his new single...
4, Eyinmba will sign Messi dis
January...
5. Baba suwe joined Illuminati,
signed in by Jay z...
6. Beyonce is in love with
Terry G...
7. Primary school pupils don
dey graduate at class primary
2....
8. University and Poly students
are now putting on school
uniforms...
9. Obama claims EDO STATE as
his home town...
10. New Arsenal manager is
Chief Olusegun Obasanjo...
Add ur own too
15/06/2014 20:47
  LG50 - Div2/Gr4
Username
5433 msgs.
Golden Ball
Am the last child of Goodluck Jonathan 15/06/2014 20:49
  - Div/Gr
Username
1464 msgs.
International
Ebenza beat lucifer cave 13 0
League50 said:
ADD YOUR OWN BREAKING
NEWS:
1. Okada killed two people
inside trailler...
2. Christiano Ronaldo
impreginate Funke Akindele...
3. Lil Wayne features Pasuma
in his new single...
4, Eyinmba will sign Messi dis
January...
5. Baba suwe joined Illuminati,
signed in by Jay z...
6. Beyonce is in love with
Terry G...
7. Primary school pupils don
dey graduate at class primary
2....
8. University and Poly students
are now putting on school
uniforms...
9. Obama claims EDO STATE as
his home town...
10. New Arsenal manager is
Chief Olusegun Obasanjo...
Add ur own too

15/06/2014 20:52
  ®🔥D€M√{G©D$} - Div2/Gr3
     
Go to page 1 ... 346, 347, 348, 349, 350, 351, 352 ... 468
349