Go to page 1 ... 432, 433, 434, 435, 436, 437, 438 ... 468
  Forum » Foro Liga Heroes Futball Manager'HFML(Call back #1 » General forum Date
Username
5280 msgs.
Golden Ball
RCCG said:
Vicflo said:
RCCG said:
Vicflo said:
RCCG said:
Vicflo said:
RCCG said:
Ola on top said:
haaaa rccg don boder to invite any body from here because they will not cum, reason why is that all the place you mention chibok. nyanya, se u want boko haram kil all of us ni


Haaaaa.. Dey no fit cuz I go give everyone of u 5alive... If at all dey trowey bomb com Naa only 1 live hin con Comot from ur 6 lives Sooooooo bro nothing du u and Nofin go du u

Lol,na who tel u say 5alive fit giv u 5 lyf

So u noo noo....... Naa because of d 5alive wey b dey always drink ni ooo my enemies for don kill me since

Lolz,if to say i c u,i 4 experiment am on u

U ft send aje com nw

Me no knw them nw

Den u no b nigerian den....... Cuz if u re a nigerian is either u b AJE-BUTTER or AJE-PAKO ....... Abi avnt I spoken well -

Lolz..lwkmd
30/06/2014 23:07
  - Div/Gr
Username
1676 msgs.
International
@ r.c.c.g.....what hapun again, IF DEY BEAT U GO TALK+2 IF U BEAT SUMBODY U GO TALK+2 IF U DRAW U GO TALK +2 DEY USE TALK DO U.?......U ARE NT BETA THAN ME AS I ALWAYS TELL YOU..... 30/06/2014 23:16
  - Div/Gr
Username
3490 msgs.
Best scorer
bimbim007 said:
@ r.c.c.g.....what hapun again, IF DEY BEAT U GO TALK+2 IF U BEAT SUMBODY U GO TALK+2 IF U DRAW U GO TALK +2 DEY USE TALK DO U.?......U ARE NT BETA THAN ME AS I ALWAYS TELL YOU.....

Don't mind me jawe.... But u fit dey sit down dere dey look ooo but am cashing real money in wit d way I run my lyf... Den use talk du basketmouth but hin don blow ooo, bovi nko, I go die nko, ali nko, ay nko, teju nko den use talk do dem all but den dey send money on an errand but u wey den no use talk du money dey send u on an errand abi?... Chai.... I beg show ur talent and lets praise and support u nt u to b criticizing always and more over my team u re talking of s far berra dan urs even a blind man noz......... Y re u trying to get urself attached wit me so easily?... I rep al d teams dat re a bit berra dan mine not only to bow for dem but to learn from dem, aw du u wana learn from me wen ur hands re already above ur head?... fink Abt t..... I swear u re nt even berra dan three crown not to talk of me
30/06/2014 23:39
  - Div/Gr
Username
3490 msgs.
Best scorer
please rate
http://en.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=102208
Vs
http://en.strikermanager.com/plantilla.php?id_equipo=21751
30/06/2014 23:47
  - Div/Gr
Username
714 msgs.
MVP of the game
Observing
bimbim007 said:
@ r.c.c.g.....what hapun again, IF DEY BEAT U GO TALK+2 IF U BEAT SUMBODY U GO TALK+2 IF U DRAW U GO TALK +2 DEY USE TALK DO U.?......U ARE NT BETA THAN ME AS I ALWAYS TELL YOU.....

30/06/2014 23:57
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball

Hmm,it's clear
30/06/2014 23:57
  - Div/Gr
Username
714 msgs.
MVP of the game
Dorofunny
30/06/2014 23:57
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball

Lolz
30/06/2014 23:58
  - Div/Gr
Username
1464 msgs.
International
I cant fight ooo. Stp all dis fighting. Call 911 plsss


Edited by Ebenza 30-06-2014 23:59
30/06/2014 23:58
  ®🔥D€M√{G©D$} - Div2/Gr3
Username
3490 msgs.
Best scorer
Ebenza said:
I cant fight ooo. Stp all dis fighting. Call 911 plsss


Edited by Ebenza 30-06-2014 23:59

Lolll..............
01/07/2014 00:01
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 432, 433, 434, 435, 436, 437, 438 ... 468
435