Go to page 1 ... 408, 409, 410, 411, 412, 413, 414 ... 463
  Forum » Foro Liga Heroes Futball Manager'HFML(Call back #1 » ₹General Forum*** Date
Username
5280 msgs.
Golden Ball
RCCG said:
Ebenza said:
Lwkmd

Naa ur laf alert m for fone self... y always u

Lol,u set tracker 4 fone?
11/09/2014 08:39
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
Ola on top said:
Vicflo said:
They beat 1 broda's sister na em 1 go revenge he cun go gym,as em cun dey comot 4 gym nain okada nack am die,he cun join those who are going to heaven,d angel put face 4 ground b4,as he race head,he cun c broda with big chest,nain angel talk:Broda,(laughing)abeg comot 4 line,u wey big chest,abeg comot 4 line
Broda:abeg mo judge me naw,abi wetin dey worry u?
Angel:d angel wey go judge u d angel wey 1 judge u,he go bath he neva cum.
Broda:if na dat u dey do here,i go go hell fire be dat.
Angel:if u go hell fire,it wil help us.
Nain d guy staga to hell fire,as he nock pu pu pu,na devil open d door,as devil c chest devil halla DA BLOOD OF JESUS

ewooo u can not kill me with dis comedy, but i gbadun it

Lolz
11/09/2014 08:40
  - Div/Gr
Username
1676 msgs.
International
When public virtue is gone,when the national spirit is fled.. The republic is lost in essence though it may still exist in form.. Put our great country #NIGERIA in your prayers.

Good morning
11/09/2014 11:15
  - Div/Gr
1095 msgs.
International
haha me go sack dis coach becouse me dont no his problem he just halla me now now se (u just take a look at your next rival opponent you could find a weakness to exploit)
so the team way we don beat 5times na him de fear na so, if we want to play with rccg or bimbim what will he say
11/09/2014 12:11
  - Div/Gr
Username
3490 msgs.
Best scorer

Lol.. lwknd... hin go talk say hin go better make we no go play d match...... if I con beat u.. hin go talk say Sheyb I tell u but u no wan hear
11/09/2014 16:25

but him too know who am i and he know who is behind our pole position today thank to the great man indeed
11/09/2014 16:28
  - Div/Gr
1095 msgs.
International
RCCG said:
Ola on top said:
haha me go sack dis coach becouse me dont no his problem he just halla me now now se (u just take a look at your next rival opponent you could find a weakness to exploit)
so the team way we don beat 5times na him de fear na so, if we want to play with rccg or bimbim what will he say

Lol.. lwknd... hin go talk say hin go better make we no go play d match...... if I con beat u.. hin go talk say Sheyb I tell u but u no wan hear

woooooh the day is coming na him god talk,i wil beat your team like (6:2) (3:0) {4:1)

Edited by Ola on top 11-09-2014 16:32
11/09/2014 16:31

h.mmmm... my team don turn to isere ola
11/09/2014 16:48

malo roo (dont tinj about it)
11/09/2014 16:51
  - Div/Gr
Username
1464 msgs.
International
Lwkmd
Ola on top said:
haha me go sack dis coach becouse me dont no his problem he just halla me now now se (u just take a look at your next rival opponent you could find a weakness to exploit)
so the team way we don beat 5times na him de fear na so, if we want to play with rccg or bimbim what will he say

11/09/2014 16:56
  ®🔥D€M√{G©D$} - Div2/Gr3
     
411