Go to page 1 ... 415, 416, 417, 418, 419, 420, 421 ... 463
  Forum » Foro Liga Heroes Futball Manager'HFML(Call back #1 » ₹General Forum*** Date
Username
5280 msgs.
Golden Ball
RCCG said:
Ola on top said:
RCCG said:
am i truly at my peak?... trashin anoda 86team assessment manager for ds same week...
http://en.strikermanager.com/partido.php?id=16732286&accion=simul&vis=noFlash

gbadun you guy hfm is the best

yea bro... thanks to sturgat wu founded d league ...

Abi nw
12/09/2014 00:53
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
bimbim007 said:
Aabbey10 said:
RCCG said:
red eye... bring on does managers wey trash me 5:1 5:2 ...

Three crown....BimBim.....Are u there ??

me dey here my broda i no go talk

Lolz..@RCCG,he don cum o
12/09/2014 00:55
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
bimbim007 said:

APC Leader,Ahmed Bola Tinubu still seriously sick.. He could die cos the ailment has taken another twist.. Please pray on his behalf.. #ONE9ja

Back to Ebola.. Bill Gates pledges to help Nigeria 50mdolls to fight ebola virus.
Make them give me small make I take buy golden ball abeg.

Lol,ebola no concern u?
12/09/2014 00:56
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
RCCG said:
Vicflo said:
RCCG said:

wat am I seeing. vicflo ... ehen sturgart.. I beg replay d match

lol

op say no b m b d next

Na mind game be dat,as long as u talk,me no go play friendly with u
12/09/2014 00:58
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
Ola on top said:
Vicflo said:
RCCG said:

aw hin go b if 2 say me self play d cup... anyway my guy don show u aw tof we re

Me no dey play again abeg,ola on top don win,no spoil my report card

itumo vic (meaning)

Me no go play final,make dem giv u automatic win
12/09/2014 01:00
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
Ola on top said:
bimbim007 said:

APC Leader,Ahmed Bola Tinubu still seriously sick.. He could die cos the ailment has taken another twist.. Please pray on his behalf.. #ONE9ja

Back to Ebola.. Bill Gates pledges to help Nigeria 50mdolls to fight ebola virus.
Make them give me small make I take buy golden ball abeg.

ogbeni se na u.m forum u they copy and post it here

Lol..lwkmd
12/09/2014 01:01
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
bimbim007 said:
Ola on top said:
Vicflo said:
RCCG said:

aw hin go b if 2 say me self play d cup... anyway my guy don show u aw tof we re

Me no dey play again abeg,ola on top don win,no spoil my report card

itumo vic (meaning)

go search oxford dictionary, victory flow

Na to get google translator sure pass
12/09/2014 01:03
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
AAbbeycity said:
Hey guyz,i dont understand what is happening to abbeycity this days,he just feel like reading every comments without saying anything in the forum,someone should help me ask him why is he behaving like that,thanks,one love ,HFM till i leave the game.

U c,na wetin do abbeycity be say na small team he dey coach 4 nw,so no mouthing.
12/09/2014 01:06
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball

Wetin do em bk
12/09/2014 01:10
  - Div/Gr
Username
5280 msgs.
Golden Ball
Ola on top said:

emilie no v stay him go run (emilie oni duro)

Lol
12/09/2014 01:11
  - Div/Gr
     
Go to page 1 ... 415, 416, 417, 418, 419, 420, 421 ... 463
418