Forum » Foro Liga League of extra ordinary men(L.E.M)seaso » (L.E.M)CHATrOoM | Date | |
---|---|---|
Username
1898 msgs.
International
|
Mr Temmy said: Mr Favourite said: CARLOS PACK said: shegzy fc said: Gbe body eeeee! i gbafun dis group so much Hey mr man where you they come from?? Lmao I wonder oooh. E no even greet pesin. Did you think people way dey here be tree ni lolzzzzzzzzz... Where are others? It seems Rysal has sent campo to tafsir again abi wetin dem dey call am Lmao yes tafsir but I guess hin don go see olosho |
22/05/2019 23:11 |
- Div/Gr | ||
Username
4322 msgs.
Best scorer
|
Mr Favourite said: nerryhandsome said: shegzy fc said: Gbe body eeeee! i gbafun dis group so much DJ Sheaflykz fans Nerry is he friend I think so. |
22/05/2019 23:11 |
®P.Î.Ã.B® - Div2/Gr4 | ||
Username
1382 msgs.
International
|
E ka san ni bii ooo | 22/05/2019 23:11 |
Ëñdgåmë💀 - Div2/Gr4 | ||
Username
4322 msgs.
Best scorer
|
Mr Temmy said: Mr Favourite said: CARLOS PACK said: shegzy fc said: Gbe body eeeee! i gbafun dis group so much Hey mr man where you they come from?? Lmao I wonder oooh. E no even greet pesin. Did you think people way dey here be tree ni lolzzzzzzzzz... Where are others? It seems Rysal has sent campo to tafsir again abi wetin dem dey call am Lolss maybe them they busy. |
22/05/2019 23:12 |
®P.Î.Ã.B® - Div2/Gr4 | ||
Username
1898 msgs.
International
|
Poshlee said: E ka san ni bii ooo Lmao where are you from. Because I don't think part of Nigeria still in noon by this time |
22/05/2019 23:12 |
- Div/Gr | ||
Username
4322 msgs.
Best scorer
|
Poshlee said: E ka san ni bii ooo Weed done they worry you abi?? Night done be afternoon for your face😀😀😀 |
22/05/2019 23:13 |
®P.Î.Ã.B® - Div2/Gr4 | ||
Username
4322 msgs.
Best scorer
|
Mr Favourite said: Poshlee said: E ka san ni bii ooo Lmao where are you from. Because I don't think part of Nigeria still in noon by this time No mind him, na osogbo things. |
22/05/2019 23:13 |
®P.Î.Ã.B® - Div2/Gr4 | ||
Username
4322 msgs.
Best scorer
|
Poshlee said: E ka san ni bii ooo Hey guy where that your henpigdog😀😀😀 |
22/05/2019 23:14 |
®P.Î.Ã.B® - Div2/Gr4 | ||
Username
1898 msgs.
International
|
CARLOS PACK said: Mr Favourite said: Poshlee said: E ka san ni bii ooo Lmao where are you from. Because I don't think part of Nigeria still in noon by this time No mind him, na osogbo things. I can see that too. Awon eyan campo |
22/05/2019 23:15 |
- Div/Gr | ||
Username
4322 msgs.
Best scorer
|
Mr Favourite said: CARLOS PACK said: Mr Favourite said: Poshlee said: E ka san ni bii ooo Lmao where are you from. Because I don't think part of Nigeria still in noon by this time No mind him, na osogbo things. I can see that too. Awon eyan campo Abi nau😀😀, awon eyan naira kobo.. |
22/05/2019 23:16 |
®P.Î.Ã.B® - Div2/Gr4 | ||